Legitjam
  • Home
  • Trending News
  • Trending Music
  • Music
  • Videos
  • Albums
  • More
    • Comedy
  • About Us
Legitjam
  • Home
  • Trending News
  • Trending Music
  • Music
  • Videos
  • Albums
  • More
    • Comedy
  • About Us
No Result
View All Result
Legitjam
HOME
MUSIC
VIDEOS
ALBUMS

TOP SONGS
TRENDING NEWS
TRENDING MUSIC
LATEST COMEDY

Runtown “If E Happen For Lagos” [Lyrics]

by Legitjam
December 31, 2020
0
325
SHARES
Share on FacebookShare on Twitter

Lyrics

It’s Mystro on the beat babyIf you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see somethingYou never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothingNa so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say “na Federal”
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japaIf e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside LagosIf you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see somethingYou never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothingGats keep am on a low
Eyes on my money, gats keep am on the low
Gidi-gidi gada-gada no dey win fight
So we bring the fire brother me I can’t shoutShey ’cause you see me in a Bentley?
You want to friend me, just to end me
Shey na my fault say God dey bless me?Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say “na Federal”
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japaIf e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside LagosIf you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see somethingYou never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing

Previous Post

Runtown – “If E Happen For Lagos” (Download Mp3)

Next Post

JOEY B – “COLD” [Download Mp3] Ft SARKODIE

Related Posts

Download : Soulja Boy – ZIP (Official Audio)

Download : Soulja Boy – ZIP (Official Audio)

3 days ago
(Number One) Nandy feat Joeboy Mp3 & Video

(Number One) Nandy feat Joeboy Mp3 & Video

3 days ago
(Come Back) Sarkodie ft. Moelogo (Mp3 & Video)

(Come Back) Sarkodie ft. Moelogo (Mp3 & Video)

3 days ago
“UGLY” Russ feat Lil Baby Download Mp3 & Video

“UGLY” Russ feat Lil Baby Download Mp3 & Video

3 days ago
Lilbrinx – Traded (Official Audio) Download Mp3

Lilbrinx – Traded (Official Audio) Download Mp3

5 days ago
Rema – Peace of Mind Listen & Download Mp3

Rema – Peace of Mind Listen & Download Mp3

2 weeks ago
Load More
Next Post

JOEY B - "COLD" [Download Mp3] Ft SARKODIE

Lava Lava - "Bado Sana" [Download Mp3] Ft Diamond Platnumz

Mr Eazi – “Lento” [Download Mp3] ft. J Balvin

Mr Eazi - "Lento" [Download Mp3] ft. J Balvin

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Stay in Touch with Us

Categories

  • Albums
  • Comedy
  • Music
  • Top Songs
  • Trending Music
  • Trending News
  • Videos
  • About Us
  • Contact Us

© 2020 LegitJam.com - Design by XcodeTech.

No Result
View All Result
  • Home
  • Trending News
  • Trending Music
  • Music
  • Videos
  • Albums
  • More
    • Comedy
  • About Us

© 2020 LegitJam.com - Design by XcodeTech.